___|  _ \   |  |    |   |_ _|\ \     / ____|
 |     |   |  |  |    |   |  |  \ \   /  __|
 |   | |   | ___ __|  ___ |  |   \ \ /   |
\____|\___/     _|   _|  _|___|   \_/   _____| 

 --- A GOPHER-LIKE INTERFACE FOR HIVE BLOCKCHAIN ---

HIVE OPEN MIC WEEK 282// LOVE U MY BABY// ORIGINAL SONG

BY: @omahboy | CREATED: Sept. 2, 2025, 4:54 p.m. | VOTES: 19 | PAYOUT: $0.07 | [ VOTE ]

[IMAGE: https://ipfs-3speak.b-cdn.net/ipfs/bafybeiat5zdsl4eopysfwwwmbl4wx3ewscnlrgipl45uhbyorvn7xi6es4/]

▶️ Watch on 3Speak

‎Hello guys welcome to hive open mic week 282. I am omahboy, and in this new week I will be presenting my original song titled love u my baby. the song speaks more of love confessions to someone we really love and want  to be with. So in addition, me and love song na 5&6 una go chop am tire no worry.
‎All thanks to @scottykrizz and @ovey10
‎For everything the have been doing for me. May God keep and bless them always. And for every single person in my blog I most say u all are trying a lot, Thank u and God bless u all.


‎VERSE 1
‎Omoge you supposed know who I be
‎With the funds wey dey pass true my skin

‎Shody  come test all my skills
‎Only thing kind love fit to  solve all my p....

‎Cum be my inner, inner, inner, peace,cum rob all your hands on me
‎Make put the pin pin inside your punani, make I go deep your sanami opoto

‎CHORUS:
‎I love u my baby I no fit to deny o
‎I love u my baby i no fit to leave u run
‎See the way u Dey do me so my shoddy
‎(Ur love e too much o)
‎And the way u Dey move ur body mummy
‎(Ur swag e too much o)
‎Wetin I fit do for u wey go make oh
‎(This ur heart e cool off o)
‎Na why I pull up o for u o

‎VERSE 2
‎I hold you tight no mercy
‎This your love fit to killing person
‎I had enough I don lesson
‎Withing I no see
‎Making me go crazy

‎This our bond can't separate
‎Girl you don match with my spirit
‎Sure You dey green light shody
‎Cum gumbody with me p

‎CHORUS:
‎I love u my baby I no fit to deny o
‎I love u my baby i no fit to leave u run
‎See the way u Dey do me so my shoddy
‎(Ur love e too much o)
‎And the way u Dey move ur body mummy
‎(Ur swag e too much o)
‎Wetin I fit do for u wey go make oh
‎(This ur heart e cool off o)
‎Na why I pull up o for u o

▶️ 3Speak

TAGS: [ #openmic ] [ #music ] [ #proofofbrain ] [ #neoxian ] [ #creativecoin ] [ #palnet ] [ #jahm ] [ #3speak ] [ #ocd ] [ #hive ]

Replies

@rubiiess | Sept. 2, 2025, 6:11 p.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Wow this so great boss
To be able to compose such a masterpiece
More grace boss 🙌

@omahboy | Sept. 2, 2025, 6:19 p.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Senior man I really appreciate my boss 🙏

@harvodey | Sept. 2, 2025, 8:31 p.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Kudos 👍

@omahboy | Sept. 2, 2025, 8:32 p.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Appreciate sir 🙏

@smartdan | Sept. 2, 2025, 8:42 p.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Good one amazing

@omahboy | Sept. 3, 2025, 8:26 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Thank U so much my boss

@ernesto6402 | Sept. 2, 2025, 10:26 p.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

An original song, this is wonderful @omahboy. I love the lyrics of the song, and I love the fact that you brought it to us this week.

@omahboy | Sept. 3, 2025, 8:27 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Thanks for loving it sir I really appreciate my boss

@ernesto6402 | Sept. 3, 2025, 8:39 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

You are much welcome brother

@rishagamo | Sept. 3, 2025, 5:01 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

I like seeing creativity..well done.

@omahboy | Sept. 3, 2025, 8:27 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

My pleasure sir thanks alot 🙏

@sundayayuba | Sept. 3, 2025, 5:21 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Bro, your rendition is so full of good melodious sounds and I always enjoy hearing and listening to your presentation always. Keep that great work.💯💯.

@omahboy | Sept. 3, 2025, 8:28 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

I am so pleased to hear that sir. thanks alot 🙏

@jona1 | Sept. 3, 2025, 7:12 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

This is a powerful presentation, I love this your original song keep it up.

@omahboy | Sept. 3, 2025, 8:29 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Always my boss thank U very much sir

@akwash360 | Sept. 3, 2025, 7:16 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Great performance guys. Una too good

@omahboy | Sept. 3, 2025, 8:30 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

E dey our blood thanks alot my boss 🙏

@emmy02 | Sept. 3, 2025, 7:47 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

You did so well sir

@omahboy | Sept. 3, 2025, 8:30 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Appreciate sir so glad U enjoyed it 🙏

@sarkiprincess | Sept. 3, 2025, 7:53 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Your sound is given
Nice beat
Happy loving

@omahboy | Sept. 3, 2025, 8:31 a.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Thanks alot ma I really do appreciate 🙏

@hivebuzz | Sept. 7, 2025, 7:13 p.m. | Votes: 0 | [ VOTE ]

Congratulations @omahboy! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You received more than 500 HP as payout for your posts, comments and curation.Your next payout target is 1000 HP.The unit is Hive Power equivalent because post and comment rewards can be split into HP and HBD

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Check out our last posts:

HiveBuzz is Leveling Up - Introducing Our New Project ManagerOur Hive Power Delegations to the August PUM WinnersFeedback from the September Hive Power Up Day

[ BACK TO TRENDING ] [ BACK TO MENU ]
CMD>